Posts

Showing posts from December, 2019
A MESSAGE TO THE  PERTURBED.           By    Idiege, Noel J.    As usual in the bathroom, the mind wandered in thought again. Na how we go take celebrate this season? it asked rhetorically. Barely six days to Papa Yuletide and we still dey like dis? Before u know dem go shout hapi new year!!    Money no dey, Christmas cloth no dey, no shoes to wear, no gift to share, no fine wrist watch, necklace, ear-rings and bangles, even food to chop on that day na wahala.    Papa sorrowfully consoled himself saying; me I no get problem o! but na dat my five years old daughter, na her own be d problem. If I no chop food on that day, nobody go know, but if I no give dat my pikin anything on that day, she sef no go dey happy and people go know say d season no sweet reach belle for my side.    Sitting in church and listening quietly to the Priest's sermon; the season is not all about what to eat and drink, but a period of showing love, kindness, mutual care and sharing, compassion,